Hello Poetry
Submit your work and get some sparkles! Create free account
"pem" poems
This [pem suks U du 2 That wAS LAME qUIT LOOKING at me I wi;; kick your *** Or maybe kiss you Softly
0
Oct 16, 2013
Oct 16, 2013 at 12:52 AM UTC
Poem
A Poem: Bros., Wey You? Bros., Wey you? I hear say your game tight I wan hear your market You no need to drop shekels I just wan help you Come make me reason No cone form Asari for me I no be Orpkorpise oh Na lashing things oh You know now! Abeg make you do pem oh Na white sky I go take come Make your name dey your neck oh Preye say you Gallant dia Oya, make we enter yonder Make you walensh well oh Dem no dey use shame drink poison I see you, I see heaven After every don kpomkpi Las las, we go dey alright No worry, wetin be suya If I want make my mouth dey busy I go just dey blow whistle So you no go provoke Know say Lasgidi Erema no fit When I finish with you You go know say devil na area boy Na God be Godfather Kpata kpata na draw Warri Erema no dey carry last I go soon bracket you for Effurun junction Before omuta go enter No time to check time This motor dey delay my destiny I don dey reach your crib My temper dey rise now And I no fit use am boil rice Afterall, no vero for maternity ward When I work you finish You go hear alaba Today, he no get as he be I go run your matter wella I know say you go make sense Abeg, wuna gi mi cold shack for di side Nothing dey happen Babatunde Raimi (c) Author/Life Coach/Poet
0
Sep 12, 2019
Sep 12, 2019 at 11:34 AM UTC
Bros., Wey You?