Hello Poetry
Submit your work and get some sparkles! Create free account
By Folorunsho Obalugemo Leaders wey for high energy cost and constant darkness leave people for collapsing grid run go mount solar for dem palace Leaders wey dey go come inside plane and chopper for bad roads and robbers plus bandits tell us to endure Leaders wey dey say my people tighten una belt well well get *** béllè up dem baggy in yeye rolling saggy saggy Leaders wey dey say it takes time before enjoyment dey land dey lavish life like bees in the face of poverty and pain Leaders wey small matter dey take dem to Oyinbo hospital leave dem people in dire state until dem land for mortuary Leaders wey dem own pikin dey read book for overseas care little about us, even if millions no go school Leaders wey commot subsidy dey borrow loan, increase fees exchanging eyesight with stick leveling big taxes day by day ©August 2025
0
Aug 28, 2025
Aug 28, 2025 at 5:52 PM UTC
Made of Chaff

folorunsho-obalugemo
Written by
Aug 28, 2025
Aug 28, 2025 at 5:52 PM UTC
Request permission to use this poem